m.expressforecast.com

If you want to win lotto, stop doing these things!

Obayomi Philips Okubajo
2 min readJul 11, 2018

--

I go siddon my own jejely, person go call me sir, please can you help me with two sure for #babaijebu or #Goldenchance, like say if dem win dem go remember say na person give the the number. This last guy wey call me him name na Kunle. Our conversation goes thus:

Kunle: hello bros!

Me: hello wetin dey?

Kunle: na me bros! na me wey you give MSP 2 sure last month. wey i call you say i won register on m.expressforecast.com

Me: wetin dey? you don hammer, you come forget me abi? no wahala!

Kunle: No be so bros! i never play since that last time wey i chop N48,000 with the number i got from the expressforecast site.

Me:You mean, you haven’t played for a month and you think you want to win abi?…. then i paused

Here are the things you must not do if you want to win Lotto in Nigeria

  1. Stop Looking for Excuses to Miss the Next Draw ( Na money be fine bobo!)
  2. Stop Making Excuses Why You Missed the Last Draw ( you go dey hear things like i dey road dey come, chia this number wey i bin won play drop shaa! bros, abeg park well. Na money dey call money!)
  3. Don’t Blame the Lottery — Don’t Blame Anything (incuding buhari or your village people) just keep trying.
  4. Stop Switching Lotto companies often. (today, only you go play golden chance, tomorrow you play baba ijebu, next tomorrow you go come play Gab lotto). My brother no be so! no be so dem dey win money for lotto. go ask @ CoacheeLagatoLottoWorldAndBETS or ask @expressforecast. how dem dey take do am!

Next week we go continue our lesson on how to hammer with lotto! it is our time to hammer! @playbabaijebu and @wgclotto must pay!

--

--

Obayomi Philips Okubajo

Nigeria’s foremost and intuitive lotto forecasting engine that helps lotto punters with better forecasting and more accurate analytics.