BOLT+ is LIVE 24/7

CryptoADHD
BOLT International
Published in
3 min readNov 7, 2020

#38 BOLT Vault:

Una Welcum to anoda BOLT Vault edition.

We Don welcum Kowalski to BOLT+ family, we go debut dere live channel next week!

We go soon support ZRC-2 on top BOLT X as we dey knotinu to develop and improve how dem dey use and adopt our wallet foh our ecosystem.

We go debut Esportz Network on BOLT+, na where you go fit catch up wit di latest Esports tori around di world ontop BOLT+.

If you miss our October AMA, recap Don dey out, una fit watch am.

We go see una foh anoda fortnight

Make una Follow di Kowalski Family! New LIVE channel on BOLT+

We dey happy to welcum Aaron and Faith Kowalski to di BOLT streamer family.

“The Kowalski Way” debuts go sele ontop BOLT+ November 13th, 2020. Make una Follow their family as dem go dey travel to find financial and geographical freedom.

Make una Read more on why Aaron and Faith wan make una fit stream ontop BOLT+ here.

ZRC-2 moni dey come ontop BOLT X

As we dey knotinu to work more deeply wit Zilliqa’s ecosystem, wey dey ready to support all ZRC-2 moni ontop BOLT X.

We go share more updates foh our next Vault edition on how we are dey ready to make BOLT X a more exciting app foh our users!

Di Esportz Network debuts ontop BOLT+

Anoda exciting Jon-bodi Don dey foh us. Di Esportz Network dey designed in oda to appeal a broader base besides foh hardcore gamers.

Foh example “Di Gamerhour” na light hearted wey dey focused on celebrities wey dey talk about gaming. Di celebrities fit bi professional athletes, musicians, comedians or actors.

E dey base foh US, wey be anoda great content foh our userbase wey dey grow foh US. Make una check dem out here.

Christel dey in EDGE 35 Under 35

Dem Don award Our Co-Founder, Christel, “EDGE 35 Under 35” !

EDGE 35 Under 35 don seeks and recognise di achievements of 35 inspiring young founders below di age of 35 in Singapore.

We Congratulate Christel!

Una fit Read more here.

BOLT October AMA Recap

Our oga dem Jamal and Christel hosted di October AMA last week, dem share update wey dey important about wetin dey sele foh our growing ecosystem, wey include sneak peeks wey go dey inside our all new BOLT+ re-design.

Una Miss am? Make una Watch di recap here.. here.

Foh Our community wey dey Philippines, make una no miss di AMA Philippines edition with our oga dem on Wednesday November 18th on Telegram.

Telegram.

Una do well to read our mata. Make una join our Telegram to join d koko on how una fit make BOLT become sumtin wey everibodi go bi dey do yanga wit.
Drop una reason [at] bolt.global on wetin una wan read or know.

⚡️ Waka enta our Website

⚡️ Waka go our Twitter

⚡️ Make una Subscribe to our BOLT VAULT Newsleta on email

⚡️ Visit our Website
⚡️ Our Twitter
⚡️ Subscribe to our BOLT VAULT Newsletter on ema

--

--