Love…

CryptoADHD
BOLT International
Published in
3 min readAug 16, 2020

#32 BOLT Vault:

We go continue to dey expand our plans wit Hisense, we go also include top-feature as Netflix don do during their virtual product launch last week.

Bitmax be our listing partner don dey featured on our latest version of Lightning Round.

You fit save your favourite live TV channels on top BOLT+!

At last, we don get some great numbers in statistics on our first eSports tournament wey dey streamed live on top BOLT+

Una gbadun us? Make una save am! From everione wey dey BOLT.

ICYMI: BOLT+ don dey featured on Hisense Product Launch!

Hisense Our premier hardware partner una do well ooo, dem debut a very successful virtual product launch wey be di next generation VIDAA operating system wey dey on top dere newest line of Hisense Smart TVs.

We dey happy to be dey featured in di product demo as a premier TV app after Netflix.

Dare to dream, dare to do!

Bitmax on Lightning Round!

New Lightning Round don come back, na our listing join bodi we dey yarn about, Bitmax.io! Make una go and stack those points on top di Leaderboard.

How to play?

Download BOLT+

Una go fit save your Favourite Channels on top BOLT+

We don hear una yarn! Una fit save una favourite live TV stations on BOLT+. You go just click di ❤️ emoji when una navigate to any live TV channel for easy access. We go dey roll out more personalisation features in di weeks ahead. Make una dey on di look out!

BOLT+ Updates: Campus Legends recap

We don debut our first eSports stream, our jon bodi wit SCOGA make sense foh di league of Legends (Campus Legends) tournament wey happen last week.

Total hours streamed: 10.4 Hours
Impressions wey we get: 30,693
Engagements wey dey recorded: 3,255

Engagement be na when a returning user dey enta di application, or one person who don re-shared di link of di stream across dere social channels.

Una do well to read our mata. Make una join our Telegram to join d koko on how una fit make BOLT become sumtin wey everibodi go bi dey do yanga wit.
Drop una reason [at] bolt.global on wetin una wan read or know.

⚡️ Visit our Website
⚡️ Our Twitter
⚡️ Subscribe to our BOLT VAULT Newsletter on email

--

--